17 E kon sey, “E give mi dis rice wey rish eight pounds kon sey, ‘Make yu nor go back go meet yor moda-in-law with empty hand.’ ”
go meet en moda-in-law. Wen Rut rish house, Naomi kon ask am, “My pikin, wetin happen?” Rut kon tell am all wetin di man do for am.
Den Naomi sey, “My pikin, make yu nor worry; wait until dem setol di matter. Di man nor go rest until e handle di matter today.”