Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Rut 3:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Den e tell am, “Make yu spread yor skaf.” Rut kon do as e tok. So Boaz kon measure rice wey rish eight pounds put for di skaf and karry am put for Rut shoulder, so e kon karry am go house

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Rut 3:15
5 Iomraidhean Croise  

dia garments wey dey show dia body; dia handkachief, dia head-tie and di long klot wey dem dey wear for dia head.


But good pesin dey plan to do good tins and na-im karata dey save am.


So anytime wey wi get shance, make wi dey do good, especially to pipol wey bi God shidren.


So Rut sleep near am until morning rish. E wake-up wen day neva break well-well, bikos Boaz sey, “I nor wont make pipol know sey woman kom meet mi for here.”


go meet en moda-in-law. Wen Rut rish house, Naomi kon ask am, “My pikin, wetin happen?” Rut kon tell am all wetin di man do for am.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan