Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Rut 2:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Rut kon ansa, “Di man even tell mi sey, ‘Work with my savants until dem don gada evritin finish!’ ”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Rut 2:21
4 Iomraidhean Croise  

Naomi kon tell Rut, “Make God bless am well-well, bikos God always dey keep en promise to doz wey dey alive and doz wey don die!” Naomi kon tell Rut, “Dis man rilate to us and na senior man for awa family.”


Naomi kon tell Rut, “My pikin, e good as yu dey work with en wimen savants. For der, nobody go wahala yu, just as dem fit do for anoda farm.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan