Menahem kollect di silva from di rish pipol wey dey Israel. E take fifty-fifty silva from all of dem kon gi-am to Assyria king. Den Assyria king komot dia land and e nor kom back again.
One day, Rut wey kom from Moab kon tell Naomi sey, “Abeg, make I go di field go gada rice. I dey sure sey I go si pesin wey go let mi work with am.” Naomi kon ansa, “My pikin! Yu fit go.”