David give dem to Gibeon pipol and dem kon hang dem give God for di mountin. Dis tin happen before dry sizin start and dem won start to harvest barley.
“Make yu tell Israel pipol sey, ‘Wen dem enter di land wey I won give dem kon harvest dia korn, make dem take di first ones wey dem harvest go give di priest.
So Rut start to work with Boaz wimen workers kon dey gada rice with dem until di harvest finish. Afta dat time, Rut kon stay house with en moda-in-law.