Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Rut 1:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 So Naomi ansa dem, “My dotas! Make una dey go house! No nid to follow mi go back to Judah! I nor go fit born pikin wey go bi una husband again!

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Rut 1:11
5 Iomraidhean Croise  

So Judah kon tell en pikin wife Tamar sey, “Make yu go stay for yor papa house as woman wey en husband die until my pikin Shelah go grow rish to marry yu.” Bikos e tink for en mind sey, “I nor wont make Shelah die like en brodas.” So Tamar kon go stay for en papa house.


But Onan know sey di pikin nor go bi en own. So wen ever e dey sleep with en broda wife, e dey kwik get up, so dat e nor go born shidren for en broda wey don die.


If two brodas dey stay togeda and one die and e nor get boy pikin, di wife wey en husband don die must nor marry anoda man wey nor dey dat family. Instead, di woman husband broda go marry am kon kare for am.


But di wimen tell am, “No! Wi go follow yu go meet yor pipol.”


My dotas, make una dey go house! I don old well-well to marry again. Even if I feel sey hope still dey to marry dis nite kon get belle born pikin,


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan