10 But di wimen tell am, “No! Wi go follow yu go meet yor pipol.”
Na pipol wey dey fear Yu bi my friends; doz wey dey obey yor kommand.
Na doz wey dey fear God for dis land, I dey respet pass! I dey happy to si and listin to dem.
God wey dey lead heaven sojas sey, “For dat time, ten strenjas go kom meet one Jew pesin sey, ‘Wi won share from yor blessings, bikos wi hear sey God dey with yu.’ ”
So Naomi ansa dem, “My dotas! Make una dey go house! No nid to follow mi go back to Judah! I nor go fit born pikin wey go bi una husband again!
So, wen en and en two pikin wife komot for where dem dey stay kon dey go back to Judah,
Make God guide una for una new husband house!” Den e kiss dem kon sey bye-bye and dem kon dey kry.