Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 97:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Yu, God get pawa pass evritin for dis world; so dem go praiz Yu pass any oda god.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 97:9
14 Iomraidhean Croise  

My Oga God! Nobody bi like Yu! Wi know sey na only Yu bi God.


Yes! I know sey God dey great and awa Oga God high pass oda gods.


Make wi tank God wey bi di oga of all gods, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.


Den dem go know sey na only Yu bi God, di Pesin wey get pawa pass for di whole world.


Yor enemies go die trowey and all di pipol wey dey do evil, go skata.


Di Oga na great God! Na great King wey pass evry oda god.


God dey great! Make all praiz bi en own! E big pass all di oda gods.


Naw, I know sey God big pass all di gods, bikos en pipol don dey save from Egypt pipol pawa; Egypt pipol wey wiked and like yanga well-well.”


God dey great well-well! Yes, E dey stay for heaven. E dey judge Jerusalem pipol well-well.


But na only Yu Oga, bi di true God. Di God wey dey alive and Yu go rule forever. Anytime Yu dey vex, di world dey shake and nobody fit stand wen Yu dey vex.


Evribody for dis world na fool and dem nor get sense. Wetin dem fit learn from juju wey dem make from wood?


di place wey far well-well, wey high pass where wiked pipol dey rule; wey strong pass evry pawa wey dey dis world; big pass evry name wey dey for dis world and di ones wey dey kom.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan