Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 96:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Make di heavens and di eart dey happy! Make di sea and evritin wey dey inside, shaut praiz God!

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 96:11
12 Iomraidhean Croise  

Make di sea and evritin wey dey inside, shaut! Make di grass and evritin wey dey inside dem bigin dance!


So make di heavens and eart praiz am, plus di sea and evritin wey dey swim inside am!


God na king! Make di eart happy! Make river and sea happy too.


Heavens, make una shaut dey happy! All di deep part for dis eart, make una shaut well-well! Make mountins and evry tree for di forest, shaut too, bikos God protet Israel pipol kon show how E great rish.


So heavens make una shaut for joy! Eart, make una shaut dey happy! Make di mountins bigin sing, bikos God go konfort en pipol kon sorry for di ones wey dey sofa.


I tell una true word, na so God angels dey happy, wen one sina turn from sin kom meet God.”


Di angel tell dem, “Make una nor fear! Make una listin well, bikos I kom tell una news wey go make pipol happy.


So, heavens make yu happy! But wahala go happen for di eart and sea, bikos di devil don kom meet una with strong vexnashon and en time too short.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan