Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 94:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 My God, na wen Yu won take judge wiked pipol? Na how long wiked pipol go dey celebrate?

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 94:3
16 Iomraidhean Croise  

So dem kon hang Haman for di pit wey e dig for Mordekai. Den di king kon stop to vex.


Estha ansa, “Na dis Haman bi di pesin wey won kill all of us!” Den Haman kon dey fear as e dey look di king and kween.


wikedness nor dey and di joy wen pesin wey nor dey fear God get, nor dey last.


bikos na Yu bi di God wey dey save mi. But wetin make Yu rijet mi? Why I go dey waka with pains, bikos my enemies dey opress mi?


Evritin wey dem dey do and tok, na only about wiked tins and as dem dey proud, evritin wey dem wont, na to kill oda pipol.


My God, na how long Yu go dey vex with us? Na forever? Na how long yor vexnashon go dey burn like fire?


My Oga wey bi God for Heaven Sojas, na how long Yu go dey vex for awa prayers?


So, my God, na how long dis tins go happen? Yu go hide yor face forever, abi Yu go just dey vex like dat?


Na wen una go kry rish kon sey, ‘Oga God, na wen Yu go stop to kill us with yor swod? Wi beg, make Yu put yor swod down kon rest small!’


Oga God, e don tey wen I dey kry make Yu kom help mi, but Yu nor gri ansa! I kry sey, “Trobol dey evriwhere!” But Yu nor still gri kom save mi.


Dem dey kry with loud vois sey, “Oga God wey get pawa, how long e go take before yu go judge doz wey dey live for dis eart? Make yu ponish dem, bikos na dem kill us!”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan