6 Make una nor fear diziz wey dey kom for darkness or trobol wey dey kom for aftanoon.
So God kon send bad sickness kom Israel, wey last from dat morning go rish di time wey E choose. From one end go rish di oda end for di kountry, na 70,000 pipol die for Israel.
For dat nite, God send en angel go kill 185,000 sojas for Assyria kamp. Wen day break, all of dem don die.
E stand between doz wey don die and doz wey dey alive kon stop di diziz.