4 To Yu, one tazon years bi like one day or like some hours for nite.
Si! Yu don make my life short well-well and my whole life bi like one sekond to Yu. True-true, evribody life just bi like breeze wey dey blow pass.”
As day won break, God look Egypt sojas thru di fire and di kloud kon make dem konfuse.
For early morning, Jesus kon dey waka go meet en disciples on-top di wota.
But make una remember sey: If pesin wey get house know di time wen tif go kom for nite, e go ready ensef make di tif nor for enter en house.
Make doz savant happy well-well, even if di oga kom for nine or three oklok for nite kon si sey dem neva sleep.
Naw, my friends, make una nor let dis tin pass una, bikos one day bi like 1,000 years for God eye and 1,000 years bi like one day.
As dem just shange doz wey dey guide before mid-nite, Gideon and en hundred men kom di kamp korna kon blow dia trumpet and break di cup wey dey dia hand,