Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 88:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Abeg, make Yu hear my prayer; make Yu listin to mi as I dey kry,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 88:2
8 Iomraidhean Croise  

If dem tok sey pesin do anoda pesin bad and dem bring am kom yor altar for dis temple, den e swear sey e nor do am,


I dey wake-up before day break well and yor words dey give mi hope.


Yu dey holy and na Yu get all di praiz for Israel.


Make Yu listin to mi kon kwik diliver mi. Make Yu bi my rock wey go dey protet mi; di strong place where I fit hide put.


Make Yu listin to di prisonas kry. Make Yu show yor great pawa kon save doz wey pipol sey dem must die.


Make Yu sorry for mi, my Oga God, bikos I dey always koll yor name.


I kry well-well make E help mi, but God nor gri ansa mi.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan