Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 83:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Assyria pipol don join dem too with Lot shidren-shidren.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 83:8
7 Iomraidhean Croise  

From dat land, e kon go Assyria where e for build Nineveh, Rehobot, Kalah


Jokshan kon bi Sheba and Dedan papa. Den di shidren wey Dedan born na Asshur, Letush and Leumm.


Assyria king, Pul kon attack di land and Menahem kon gi-am 1,000 silva, so dat di king go support and help am kontrol di kingdom.


So my God, make Yu sorry for us, bikos na Yu wi put awa hope on. Make Yu dey protet us evriday kon save us from trobol.


Di karpenters na men wey dem train well-well for Gebal. All di drivers from di ship where dey pass, dey do business with una.


Den God tell mi, “Make una nor let Moab pipol wey bi Lot shidren-shidren vex. Make una nor kause wetin go make dem won fight una, bikos I nor go give una any of dia land, bikos I don give Ar to Lot shidren-shidren.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan