Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 83:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Yu nor si di nois wey yor enemies dey make? Yu nor dey si sey yor sturbon enemies dey make mout anyhow?

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 83:2
22 Iomraidhean Croise  

I don hear evritin about yor plan for mi and yor pride. From naw go, I go put hook for yor nose kon klose yor mout, den take yu go back thru di same road wey yu take kom.” ’ ”


My God wey I dey praiz, make Yu nor rijet mi


Make Yu nor forget evritin wey yor enemies tok or how dem dey shaut anyhow.


Na for der yor enemies dey shaut and sing sey, “Dem don win.” Na der dem for stand dia war flag.


Make pipol wey hate God, fear as dem si am; make disgrace follow dem forever.


My Oga God, even doh rivers dey full and make nois like tonda as dem dey go up-and-down,


So all di strong nashons wey gada togeda nor betta pass pipol wey don die; dem just dey make nois like wave for sea.


“ ‘Who yu tink sey yu dey curse and laf since? Yu nor dey respet mi wey bi Israel God wey dey holy.


Di way yu dey karry body up and make mout, don rish my ear and naw, I go hook yor nose and yor mout kon take yu go back thru where yu pass kom.’ ”


Dem go attack yu, but dem nor go fit win yu, bikos I go dey der to save yu. Mi, wey bi God, don tok.”


Wen Pilate si sey di pipol nor gri and trobol won start, e kon take wota wosh en hand for di pipol front dey sey, “Dis man blood nor dey my head. Make only una go kill-am!”


All di pipol wey gada for der kon join put mout against dem and di judge dem kon give orda sey, make dem remove Paul and Silas klot komot for dia body and flog dem with heavy stik.


But di Jew pipol dey jealous, so dem kon gada aria boys wey dey waka about for market, take form gang to skata di town. Dem attack Jason house, bikos dem tink sey Paul and Silas dey der, so dat dem go bring dem out kon take dem go di town hall.


Di whole town start to shake and all di pipol kon gada. Dem seize Paul, drag am komot from di temple kon klose di door.


As e tok finish, pipol wey gada dey listin to am kon dey shaut, “Karry dis man komot! Make dem nor allow am live!”


Wen di argument kon too mush and di kommanding offisa dey fear sey dem go tear Paul to pieces, e kon orda en sojas make dem enter di meetin and karry Paul komot for der by force.


So Israel pipol win Midian pipol and dem nor kon dey fear dem again. Di land kon get peace for forty years until Gideon die.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan