17 Make shame and fear follow dem forever and make dem die with disgrace.
Make disgrace follow pipol wey dey akuiz mi; make shame kover dem like klot.
Make disgrace and shame follow pipol wey dey happy sey I dey sofa. Make nobody honor doz wey dey dance, bikos I dey sofa and make shame kover dem.
Make shame and disgrace follow pipol wey dey try to kill mi; make Yu drive dem back and disgrace doz wey won wound mi.