Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 83:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 My God, make Yu disgrace dem finish until dem bigin praiz yor name.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 83:16
7 Iomraidhean Croise  

If I sin, na big wahala Yu dey give mi, but if I do betta tin, Yu nor go gri reward mi. I don taya, na shame and trobol kover mi so.


Just as wota dey karry tins go, na so too fear go karry dem go and for nite, breeze go blow dem trowey.


Make disgrace follow pipol wey dey akuiz mi; make shame kover dem like klot.


I go disgrace en enemies and David kingdom go rule forever.”


Doz wey dey go meet am make E help dem, go happy well-well and shame nor go ever katch dem.


So make disgrace follow all my enemies and make dem dey fear well-well! Make dem run turn back, go hide with shame.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan