Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 80:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Yu don make us dey chop sorrow like food kon drink tears wey full bucket.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 80:5
9 Iomraidhean Croise  

I nor fit tosh dat kind food, bikos e dey make mi sick.


Na ashes I dey chop as food and my tear dey rush enter my drink,


I dey kry both day and nite and na tears bi di only food wey I dey chop and my enemies dey tell mi sey, “Where dat yor God dey sef?”


My God, wetin make Yu rijet us forever? Wetin make Yu dey vex for yor own sheep wey dey yor field?


My God, na how long Yu go dey vex with us? Na forever? Na how long yor vexnashon go dey burn like fire?


Aldo, God go give una sofa chop like food kon make una drink pain una; but E go still dey with una to tisha una. Una go si una tisha with una own eye.


Yu don hide yorsef bikos Yu dey vex and Yu porshu us komot for yor front. Yu nor even pity for us wen Yu dey kill us.


Yu hide yorsef for di kloud, so dat awa prayers nor go rish where Yu dey.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan