8 di birds for di sky, di fish for sea and evritin wey dey swim for wota.
Na yu dey give lion food make dem chop, or dey make small lion beleful
Si Behemot; I make am di way I make yu, e dey chop grass like melu,
wild animals and ordinary animal; animals wey dey creep for groun and birds;