Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 78:62 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

62 E give en pipol to enemies make dem kill dem with swod, bikos E dey vex well-well with di pipol wey E love well-well.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 78:62
6 Iomraidhean Croise  

But naw, God, Yu don rijet and porshu David shidren-shidren. Yu dey vex with di king wey Yu anoint.


so make Yu nor too vex for us or use awa sins against us forever. Wi bi yor pipol, so make Yu sorry for us.


My pipol go plant korn, but na grass dem go gada. Even doh dem work hard, nor-tin go show sey dem work, bikos I dey vex for dem, so dia food wey dem plant, nor go grow.”


God still sey, “I don forget Israel pipol and rijet di nashon wey I choose. Doz wey I love, I don give dem to dia enemies.


Filistia pipol kon gada dia sojas go fight Israel pipol. Wen di fight start, Filistia pipol kon win and kill about 4,000 Israel men for di war.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan