Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 78:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 story wey awa grand-grand papa dem tell us.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 78:3
9 Iomraidhean Croise  

“True-true, my eyes don si all dis tins, my ear don hear dem and I undastand dem well.


Make evribody tell dia shidren-shidren about God mighty pawa; make dem tok about evritin wey Yu don do.


My God, wi don hear am with awa own ear and awa grand-grand papa dem don tell us about evritin wey Yu do for dia time.


Wi don hear about di town glory, but naw, wi don si am by awasef; di town wey God wey dey lead heaven sojas, dey and bikos na awa God town, E go protet am forever.


All dis tins dey happen, so dat yu go fit tell yor shidren and grand-shidren how I take fool Egypt pipol with my mirakles, make dem for know sey na mi bi God.”


“Make una tell una shidren for dat day sey, ‘All dis tins wey wi dey do so, na bikos of wetin awa God do for us wen wi komot from Egypt.’


Na pipol wey dey life fit praiz Yu, just as I dey praiz Yu naw. Papa dem dey tell dia shidren how Yu dey faithful rish.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan