Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 77:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 My God, wen di Red Sea si Yu, di wota kon dey fear and di sea shake rish bottom.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 77:16
7 Iomraidhean Croise  

Naw, koncerning yor two pikin wey yu born for Egypt before I kom here, dem go mi my own. Just as Efraim and Manasseh bi my own, na so Reuben and Simeon go bi my own too.


So Moses stresh en hand face di sea and God kon divide di sea with strong breeze for nite, den di wota turn to dry land.


“So tell Israel pipol sey, ‘Na mi bi Oga God and I go remove di load wey Egypt pipol put for dia head and dem nor go bi slave again. Na my pawa I go take save una and I go ponish Egypt pipol.


Yu mash di sea with yor horse and di mighty river kon dey foam.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan