4 En glory and majesty dey shine as E dey kom from di mountin where E for kill en enemies.
But dia swod go stab dia own heart and dia bows go break.
Just like lion wey kom out from where e hide put, na so too di pesin wey dey distroy nashons go kom out. E dey kom distroy Judah: di town go skata finish and nobody go stay der again.”
Wen dat one don big, e kon start to katch animals and chop human being like oda lions.
Den I go nak en bow komot from en left hand and di arrow wey dey en rite hand.