Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 76:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Na der E for break di enemies wiked arrow, dia guide, swod and all di tins wey dem take dey fight.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 76:3
9 Iomraidhean Croise  

Melkizedek wey bi Salem king kon bring wine and bread kom out. (Dis Melkizedek na di Most High God priest.)


King Jehoshafat with en men kon go pak di sojas tins. Dem pak dia klot and many oda betta tins. E take dem like three days to pak all di tins, bikos dem plenty well-well.


God kon send angel go kill all di soja, prince and offisa for Assyria. So, King Sennakerib kon shame go back to en town. Den wen e go en god temple, en sons kon kill-am with swod.


E stop all di war for di eart kon break di bow and skata di spear, den E burn di shield with fire.


Bikos di Pesin wey dey ponish doz wey kill pipol, still dey kare for doz wey nor get helpa. E nor dey leave pipol wey dey sofa.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan