6 Dem use axe and knife take skata evritin wey dem karve
Dem dekorate di cedar panels with tins wey den karve and with flowers, den dem use cedar wood kover di inside, so dat dem nor go si di stones wey dey di wall.
Dem use creatures wey dem karve with feadas, palm tree and flower, take dekorate di wall both for inside and outside.
Di two doors wey dem make with olive wood, dem karve doz creatures with feadas, palm tree and flower put kon kover dem with gold.
Dem karve creatures with feadas, palm tree and flower take dekorate am kon kover all of dem with gold.