Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 74:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Dem dey use dia axe like doz wey dey kut wood for bush.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 74:5
3 Iomraidhean Croise  

So make yu send yor men go Lebanon go kut cedar wood for mi. My men go work with dem and I go pay yor men any prize wey yu tok. Yu know sey my men nor sabi kut trees like yor men.”


en mama kom from Dan tribe, while en papa na from Tyre. E know how to work with gold, silva, bronze, iron, stones and wood; plus purpol, violet, white and crimson klot. E still know how to make difren design. E go work with yor men and yor papa David men.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan