Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 74:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 My God, make Yu raiz-up kon fight for mi. Make Yu remember as dis fools dey curse Yu evriday.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 74:22
9 Iomraidhean Croise  

My God, make Yu listin well-well! Make Yu open yor eye si tins for yorsef! Listin to di message wey Sennakerib send kom and as e curse Yu wey dey alive!


Make Yu raiz-up kom defend mi! My Oga God, make Yu take my matter like yor own.


Na fools dey tok for dia heart sey, “God nor dey.” Dem don spoil; na bad tins dem dey do and e nor get any one among dem wey dey do good!


My God, si as di enemies dey curse Yu. Pipol wey nor get sense nor dey respet yor name.


Di same tin don happen naw for Babilon, una don bi slave and dem nor pay anytin for una head. Pipol wey dey rule una dey make mout and dem dey always use my name make yeye.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan