Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 74:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 So God, na how long e go take before Yu go stop awa enemies wey dey curse us? Yu go let dem take yor name make yeye forever?

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 74:10
10 Iomraidhean Croise  

Doz wey dey laf mi, na only dia vois I dey always hear and na only my enemies wey dey ponish mi, I dey si.


Make Yu kom back kon help mi. Save mi bikos of yor love wey nor dey fail.


My God, make Yu pay awa neighbours seven times for di mout wey dem don take boast for Yu.


So, my God, na how long dis tins go happen? Yu go hide yor face forever, abi Yu go just dey vex like dat?


“ ‘Who yu tink sey yu dey curse and laf since? Yu nor dey respet mi wey bi Israel God wey dey holy.


One kon tell di oda one wey wear linen, wey dey on-top di river, “Wen all dis wonderful tins go happen?”


Dem dey kry with loud vois sey, “Oga God wey get pawa, how long e go take before yu go judge doz wey dey live for dis eart? Make yu ponish dem, bikos na dem kill us!”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan