Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 71:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Dat na why I nor fit stop to praiz Yu and I go dey tok about yor glory evriday.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 71:8
9 Iomraidhean Croise  

My soul, make Yu praiz God! My Oga God, si as Yu dey great! Yor glory dey shine well-well kon kover evriwhere.


I go praiz God as long as I dey alive. Even if I dey die, I go sing praiz to God.


Den I go tok about yor korrect judgement and I go praiz Yu forever.


Just as meat dey satisfy pesin na so too Yu satisfy my soul. So my mout go always dey praiz Yu


I go tell evribody about yor raitiousness and evriday, I go always dey tok about di pawa wey Yu take dey save, even doh I nor really fit esplain how e bi.


and till I die, I go always dey tell pipol about yor good works, bikos evribody wey dey try to kill mi, Yu don disgrace and make shame katch dem.


Honor and majesty dey round am; strent and beauti dey en temple.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan