4 My God, save mi from wiked pipol pawa and from doz wey dey opress mi,
Afta dem don komot, Jonatan and Ahimaaz kom out from di well go tell David wetin dey happen. Dem tell am wetin Ahitofel plan against am kon sey, “Oga, make wi kwik-kwik cross di river.”
My Oga God, make Yu raiz-up! Make Yu stand against dem kon nak dem fall! Make Yu use yor swod take save mi from wiked pipol!
My God, make Yu show sey I dey innocent! Save mi from pipol wey nor dey fear Yu. Diliver mi from doz wey dey lie,