“I swear sey I go make somebody for yor family bring trobol kom give yu. Yu go si am wen I go kollect yor wife from yu kon gi-am to anoda man and e go sleep with dem for publik.
God pipol wey don die, go kom back to life! Dia body go raiz-up again. So, all of una wey dey grave, make una wake-up kon shaut with happiness, bikos una go grow well like grass wey dew fall put and di eart go bring back evritin wey don die.”
I kon ansa, “My oga, na yu know di ansa.” Den e sey, “Dis pipol die bikos of Christ. Dem don use di Lamb blood take wosh dia klot, naim make am white like dat!