17 My God, na from wen I bi small pikin, Yu dey tish mi yor ways and I always dey tell pipol about di wonderful tins wey Yu don do.
David kon ansa dem, “As long as di God wey save mi from all danger dey alive,
I neva sin against yor laws, bikos Yu tish mi well.
Di only way yong pesin go if live betta life, na to obey God word.
kom tank and tell Yu about all di wonderful tins wey Yu don do.
Kom! All of una wey dey loyal to God, make una listin as I dey tok wetin E do for mi!
bikos na only Yu bi my hope and na from wen I bi small pikin, I don dey trust Yu kom rish naw.
But for mi, si as e good to dey near God! I don make di God wey get pawa my guide and I go tell evribody about di wonderful tins wey E don do.
Si! I don tish una di rules and law, just as God tell mi, so dat una go dey do dem for di land wey una won enter go stay.