Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 71:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 I go tell evribody about yor raitiousness and evriday, I go always dey tok about di pawa wey Yu take dey save, even doh I nor really fit esplain how e bi.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 71:15
18 Iomraidhean Croise  

Make evribody for di eart sing to God! Make una always dey tok about en goodness and how E take dey save pesin.


I go praiz Yu evriday. Yes! I go praiz Yu forever.


so dat I go sing praiz Yu and I nor go kwayet. So, I go tank Yu wey bi my Oga and God forever!


Den I go tok about yor korrect judgement and I go praiz Yu forever.


Trobol gada round mi and I nor fit kount dem! My sins don many well-well and I nor sure sey I go fit dey free from dem! Dem many pass di hair wey dey my head and I don lost all my hope.


My Oga God, Yu don do wonderful tins for us. Wetin Yu plan for us too many to kount. Nobody bi like Yu. If I start to kount all di wonderful tins wey Yu don do, I nor go fit kount dem finish.


Yu really don make mi undastand sey, nor bi only sakrifice and ofrin yu wont. True-true, Yu nor just wont only burnt or sin ofrin.


Nor bi sakrifice or burnt ofrin yu wont, if not, I for offa sometin give Yu.


and till I die, I go always dey tell pipol about yor good works, bikos evribody wey dey try to kill mi, Yu don disgrace and make shame katch dem.


Dat na why I nor fit stop to praiz Yu and I go dey tok about yor glory evriday.


But for mi, si as e good to dey near God! I don make di God wey get pawa my guide and I go tell evribody about di wonderful tins wey E don do.


Dem dey happy evriday bikos of di wonderful tins wey Yu dey do and yor raitiousness dey save dem.


Den yu go know how to bihave well and di way yu go dey tok, go show sey yu get wisdom.


Make una listin, doz wey dey near di well dey sing, bikos God and Israel pipol don win! Den God pipol go mash kom from dia towns.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan