Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 70:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Dem don opress mi and I nor get anytin! Abeg my God, make Yu kwik kom save mi, bikos na Yu bi my helpa and di Pesin wey dey diliver mi! So make Yu kwik kom!

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 70:5
7 Iomraidhean Croise  

I poor well-well! I nor get anytin and na pain full my heart.


My Oga God, I dey koll Yu, so make Yu kwik kom! Make Yu listin wen I kry to Yu for help!


I dey poor and I nor get anytin, so make God keep mi for en mind. My God, make Yu kwik kom, bikos na Yu bi my help and di Pesin wey go save mi.


Dem dey opress and sofa mi! So my God, make Yu diliver and protet mi!


Bikos God word sey: “E nor go tey again before di Pesin wey dey plan to kom, go kom.


Di Pesin wey dey tok dis tins, know sey dis tins na true. Jesus Christ sey, “True-true, I go soon kom!” Amen! Oga God Jesus, make yu kom!


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan