Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 70:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 All di pipol wey dey find Yu, make dem dey happy with joy, bikos of Yu! Pipol wey love to si sey Yu diliver dem, make dem always dey sey, “Make all di praiz bi God own!”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 70:4
8 Iomraidhean Croise  

But make Yu give joy and happiness to pipol wey dey help mi. Make dem always dey sey, “God dey great and E wont make en savant dey save!”


But pipol wey dey find Yu, make joy and gladness full dia heart. Make doz wey love yor salvashon always dey shaut sey, “God dey great!”


But make doz wey Yu dey guide, always dey happy! Make dem always dey shaut for joy! Guide dem, so dat doz wey loyal to Yu, go happy!


So make evribody wey dey fear God, happy kon praiz en holy name!


Jerusalem pipol dey happy, bikos of wetin God don do. E bi like yong woman wey dem dress ready for marriage. God don wear salvashon and viktory klot for en body.


God dey good to pipol wey trust and dey find am.


I tell una true word, una go kry and mourn, but di world go dey happy; una go dey sad well-well, but una sadnes go turn to happiness.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan