Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 7:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 My Oga God, if I don do any wrong tin or dey guilty as dem tok;

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 7:3
14 Iomraidhean Croise  

If yu dey hide do wiked and bad tins, make yu stop am.


My enemies gada round mi like strong melu and wiked animals from Bashan. Dem gada won bite mi!


Make Yu save mi from di swod kon guide my life from doz dogs.


My God, si as dem dey wait for korna to katch mi; wiked and strong men dey wait to katch mi, even doh I nor sin or do bad tin.


If I gada sin for my heart, God nor go ansa or listin to mi.


“Di Oga God, na-im strong pass oda gods! Di Oga God, na-im strong pass oda gods! Na-im know di trut and Israel pipol must know di trut too. If wi don sin or disobey God, make una nor sorry for us today!


Abeg, make yu do dis favor for mi, bikos yu don promise yor savant with God name. If I do wrong, na yu go kill mi my yorsef! Wetin go make yu take mi go meet yor papa?”


Saul ask am, “Wetin make yu join plan against mi; yu and David? Yu gi-am bread and swod kon tok to God for am, so dat e go oppoz mi kon set trap for mi, just as di matter bi today?”


Nobody fit kon even tell mi wen my own pikin enter agriment with dis David. Non of una even fit sorry kon tell mi sey my own pikin don allow my savant set trap for mi, just as e bi today so.”


My papa, si yor klot korna for my hand. Wen I kut am komot, I nor kill yu. So make yu know and undastand sey I nor dey plan to kill or fight against yu.


David tell Saul, “Wetin make yu dey listin to pipol wey sey, ‘David won kill yu?’


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan