Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 69:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 I go sing and praiz God name! I go dey praiz am as I dey tank am!

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 69:30
6 Iomraidhean Croise  

I dey tank Yu sey Yu ansa my prayers kon make us win,


Na God bi my strent, my guide and I trust am with all my heart. My heart dey happy well-well, bikos God help mi. So, I go always dey sing dey tank am.


Kom make wi tok about how God great rish; kom make wi praiz en name togeda.


So make tanksgivin bi una sakrifice to God, den make una keep di promise wey una make to di Most High.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan