4 So, make una sing to God! Make una sing praiz en name! Make una praiz di Pesin wey dey ride on-top kloud! Na God bi en name! Make una happy for en present!
Jerusalem pipol, make una go outside di town go build road for una pipol wey dey kom back! Make una do betta road kon remove all di stones for der! Make una put one sign, so dat all di nashons go know