Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 68:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Pipol wey dey sing, dey waka for en front; while di odas dey play dia instrument dey follow for back and yong girls dey play dia sheke-sheke.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 68:25
13 Iomraidhean Croise  

David with all di pipol kon dey dance with dia heart to honor God. Dem sing dey play instrument, harp, drums, cymbals and trumpets.


Yor love wey nor dey fail betta pass life; so I go praiz Yu!


Na Yu bi God wey dey do great wonders! Yu dey show yor great pawa among di nashons.


So di pipol go blow trumpet kon sing sey, “Na Jerusalem bi di hope wey wi get!”


Den Miriam, Aaron sista wey bi profet kon take en sheke-sheke and all di rest wimen follow am too dey play dia sheke-sheke as dem dey dance.


Den di yong wimen go sing with joy, while di yong and old men, go dey happy. I go konfort dem kon turn dia kry to joy and dia sorrow go bi happiness.


I go build una again and una go take una sheke-sheke kon dance and dey happy again.


Wen Jeftah rish en house for Mizpa, en only pikin wey e get for en life, run kom out kon meet am, dey dance and play tamborin with happiness.


Wen dem kom back afta David don kill Filistia pipol, di wimen for di town kom out kon dey sing, dey dance go meet King Saul. Dem dey happy as dem dey play dia instruments dey kom.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan