Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 66:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 E turn di Red Sea to dry land and en pipol kon dey happy as dem dey waka pass di dry groun.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 66:6
13 Iomraidhean Croise  

For der, E divide di sea kon take dem pass as di wota stand up like wall!


But Israel pipol waka pass di sea for dry groun and di wota form wall for dem, both for dia rite and left side.


So di pipol leave dia kamp kon waka dey go cross di river and di priests wey karry di Kovenant Box dey waka for dia front.


di wota wey dey rush, just stop. E gada go up for one town wey dem dey koll Adam (Adam dey near Zaretan) and no wota rush kom from der again go rish Arabah Sea (Di Salt Sea). Di pipol cross di river wey face Jeriko.


For Jordan River centre, di priests wey karry di Kovenant Box, stand well for dry groun. All di pipol for Israel cross pass for dry groun until evribody for di kountry cross finish.


Make una tell dem, ‘Na wen Israel pipol cross Jordan River for dry groun.’


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan