20 Na God get all di praiz, bikos E nor rijet my prayers and E still dey show mi en love wey nor dey fail!
Bikos E nor leave or forget poor pipol as dem dey sofa. E neva turn en back to dem, but E dey listin to dia kry for help.
I kry to Yu as I dey fear kon sey, “Dem don take mi from Yu!” But Yu hear my kry for mesi kon ansa my prayer for help.
Nor drive mi komot from yor present or take yor holy spirit from mi.
God dey pawaful as E dey kom from en temple. Israel God dey give pawa and strent to en pipol. So make all praiz bi en own!