11 Before-before, Yu katch us for yor net kon make us sofa well-well.
den make yu know sey na God handwork bi dis, bikos na-im set trap wey katch mi so.
E send fire kom from heaven and e dey burn inside my bone. E set trap for mi and I fall enter. Naw E don forget mi and I dey sofa well-well.
Den I go trow my net on-top am kon katch am with my trap. I go take am go Babilon wey bi Kaldea pipol land (but e nor go si am) and na der e go for die.
But as dem dey waka up-and-down, I go trow net wey go katch dem like bird. I go ponish dem for di evil tins wey dem don do.
Nor allow us enter temptashon, but make yu save us from bad tins.’
Make wi bless God strent and di work wey E don do; bikos E kill di enemies lion, so dat dem nor go fit raiz at-all!”