Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 59:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Dem dey waka round di town for nite like wiked dogs.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 59:6
4 Iomraidhean Croise  

My God, make Yu remember dem, bikos dem don spoil di priests work and break di priest and Levi pipol kovenant.


My enemies gada round mi like many dogs and bad-bad pipol dey kom katch mi. Dem don shuk my hand and leg.


My enemies dey kom out for nite like wiked dog wey dey waka about for street.


Saul send pipol go guide David house and make dem kill-am wen day break. Den David wife, Mikal tell David, “If yu nor save yorsef dis nite, by dis time tumoro, yu go don bikom dead body!”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan