Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 57:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 My God, I get hope. Yes! I get hope. So I go sing kon praiz yor name.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 57:7
11 Iomraidhean Croise  

Dem nor dey fear bad news; dem always dey trust God sey E go kare and guide dem.


Even doh wiked pipol set dia trap for mi, I nor go turn from yor kommandment.


So I tell Oga sey, “Na Yu bi my God!” So my Oga God, make Yu listin wen I dey kry for help!


Make Yu keep mi from di trap wey dem don set for mi; di hole wey wiked pipol dig.


I pray to God and E ansa mi kon free mi from all my fear.


bikos I nor do dem any bad tin, but dem dey set trap and dig pit to katch mi.


and di trobol wey e plan for odas, dey fall for en own head. Na en own wahala dey kause trobol for am.


and doz wey dey for east, go praiz am. Di pipol wey dey stay near sea go praiz di Oga wey bi Israel pipol God.


Wi still dey happy inside di wahala wey wi dey face, bikos wi know sey trobol go make us endure,


With awa Oga God Jesus Christ name, make una dey tank God awa papa for each oda.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan