Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 57:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 My God, make Yu raiz pass di sky and make yor glory shine kon kover di whole eart.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 57:11
6 Iomraidhean Croise  

Yu dey guide and hide dem for yor present and dia enemies nor go fit tosh dem or lie for dia head.


My God, make Yu raiz pass di sky! Make yor glory shine for evriwhere for di eart.


Na Yu dey give mi strent, so I go sing praiz to Yu. Na Yu dey guide mi; di God wey show mi en love wey nor dey fail.


Oga awa God, yor greatness full di whole world! Yor glory high pass di heavens.


Oga awa God, yor greatness full di whole world.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan