Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 55:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 So my God, make Yu konfuse and skata dia plans, bikos na wahala and konfushon I dey si for di town.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 55:9
8 Iomraidhean Croise  

Wen dem tell David sey Ahitofel don join Absalom against am, e kon pray, “Oga God, I beg! Make any word or advise wey Ahitofel tok, dey yuzles!”


But I si sey na Jerusalem profets own worse pass; dem dey sleep with who dem nor marry; dey lie; dey enkourage pipol to do bad tins, so dat dem nor go stop to live dia wiked life. To mi, all of dem bad and wiked like Sodom and Gomorrah pipol.


Just as well dey bring fresh wota kom out, na so too Jerusalem dey bring all en wikedness kom out. I dey hear war and distroshon nois for di town kon si wound and sickness for evriwhere.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan