9 I nor nid di melu from una house again or wont di goat from una farm.
Den I sey, “Look, I don kom, just as dem rite about mi for yor Book sey:
Dat one go sweet God pass ordinary melu or oda animals wey get horn.
and E nor wont make human being gi-am sometin like sey E nid anytin, bikos naim dey give life and air wey wi dey breath.