Psalms 50:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 My pipol, make una listin as I dey tok. Israel pipol, dis na wetin I get against una, na Mi bi di Oga wey bi una God! Faic an caibideil |
Oga God sey, “I go judge pipol wey dey do majik; doz wey dey sleep with who dem nor marry; pipol wey dey tok wetin dia eye nor si; oga dem wey nor dey pay dia workers; doz wey dey opress wimen wey dia husband don die, shidren wey nor get papa and mama again and strenjas. Dem dey do like dis, bikos dem nor dey fear mi.