Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Psalms 50:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Make di heaven tok about how E take dey judge bikos na God go judge by ensef. Make di heavens tok about en good judgement, bikos na God bi di judge.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Psalms 50:6
14 Iomraidhean Croise  

I know sey Yu nor go do dat kind tin. Yu nor go kill pipol wey dey good with di bad ones.”


bikos na God dey judge! E dey bring one pesin down and karry anoda pesin up.


So my God, heavens go praiz di great and wonderful tins wey Yu don do and angels go praiz Yu bikos of how Yu dey good.


Dem don know God naw, bikos E dey judge well and naw, wiked pipol dey fall enter dia own trap.


Di heavens dey tok about en raitiousness; evribody dey si en glory.


Bikos God wey bi awa ruler, kommander and king, go diliver us.


But una sturbones and strong heart nor let una turn from sin kom meet God, so una dey make una ponishment many more-more, for di Day wen God go judge di world, bikos en na judge wey nor dey support bad tins.


Bikos all of us must stand for Christ front and e go judge us akordin to di tins wey wi do wen wi dey dis eart; weda dem good or bad.


bikos en judgement dey true and korrect. E don ponish dat ashawo wey spoil di world with en sins, as e dey sleep with who e nor marry and God don revensh am for Christ savants wey e kill!”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan