9 since dem nor go dey alive forever, bikos dem go must die one day.
Bikos God nor go leave my soul inside grave or allow en holy pikin rotin for der.
Make rish pipol for di world kom woship am. Evribody must bow to am, plus doz wey don die and doz wey nor fit save dia own life.
Evribody go die, bikos nobody fit stay forever and nobody go fit run from grave pawa.
Propaty wey yu use wayo take get nor go do yu any good, but trut go save yu.
Wen God won judge yu, yor money and propaty nor go fit help yu, but na to obey God bi di only tin wey go fit save yor life.
Wi nor fit kontrol breeze or tok di day wen wi go die. Dat na one war wey wi nor fit run from and wikedness nor go fit save doz wey dey do evil.
Where una grand-grand papa dem naw? Dem with di profets don die since.
E don do wetin E promise us and dia shidren, wen E raiz Jesus Christ, as dem rite am for Psalms sey, ‘Yu bi my Pikin and today, I don bi yor Papa.’
bikos I know sey God nor go allow mi stay for grave or make my body rotin for groun.
Bikos of dis vishon wey David si, e kon sey, ‘Di Mezaya go get up from grave, bikos God nor go leave am der make en body rotin for groun.’ As all of us know,